June 9, 2022

LYRICS: Lade – Adulthood Na Scam

LYRICS: Lade – Adulthood Na Scam

 



[Intro]

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money

If you no get na you sabi

Adulthood na scam


Oh oh

Panra Panra

I heard that you’re looking for lade oh

Please don’t judge me

Cos I won’t judge you

Na wetn dem tell me I believe

Na wetn dem tell you you believe


[Verse 1]

As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)

Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)

My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?)

I no say you no go believe

Dem no tell me say na so е dey be

Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh


[Chorus]

Eyy Ahhh

Adulthood na scam

You better get am for your mind (You better know this oh)

You gast to hustle, make a living 24/7

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money

If you no get na you sabi

Adulthood na scam


[Verse 2]

If you no get na you sabi

You no fit reason your padi oh

But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different

Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)

This is superstory oh

Though the story touch me oh

But I no fit send you money oh

If I say make I calculate (calcula)

Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)

Dey make me reminisce on those days

Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)

Now I gast send the money lole oh (lole oh)

Everything wey I want I must pay oh

Mogbe oh

I fit go give everything to become a child again


[Chorus]

Ahhh

Adulthood na scam

You better get am for your mind

You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)

Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)

Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)

If you no get na you sabi

Adulthood na scam (big big scam oh)

Adulthood na scam (scam oh)

You better get am for your mind (oh oh oh oh)

You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)

Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)

Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)

If you no get na you sabi

Adulthood na scam (na na scam oh)


[Outro]

Leave me I wan become a child again

I wan become a child again

I want to play inside the rain

Cos Adulthood na scam

June 8, 2022

Dice Ailes – Pray As You Go

Dice Ailes – Pray As You Go

 



Dice Ailes – Pray As You Go Lyrics


Chorus

Oh my God I love Dice!

Pray as you go

I pray that you grow

Just know that I loved you for sure… ah (that I love you for sure)…

We no dey see anymore

Play anymore

We don’t talk no more .. i

She was my baby

She was my lover

My Suger 

My only boo

My sweet sweet My potato

My sweet sweet my tomato

She was my baby

She was my love

She was my sugar my only boo

My sweet sweet my potato

She be my sweet sweet my tomato (Yh Yh)


Verse 

I tell her which kind thing wey you dey do baby

This kind thing wey do no pay me

This kind thing wey you dey do dey stain me

This kind thing just dey burst my brain

Which kind thing wey you do baby

This kind thing wey you dey do no pay me

This kind thing wey you dey do dey stain me

This kind thing just dey burst my brain


Chorus

Pray as you go

I pray that you grow

Just know that I love you for sure… i

We no dey see anymore

Play anymore

We don’t talk no more … i

She was my baby

She was my lover

My sugar honey

My only boo

My sweet sweet my potato..sh

My sweet sweet my tomato

My sweet sweet my tomato

(Yeah yeah)


Verse 2

Things I do for you oh

could never do for me oh

You’re never behind me oh

You’re never beside me oh

Things I do for you o..

You could never do for me o…

You were never behind me oh..

You were never beside me oh oh oh….


Pray as you go

I pray that you grow

Just know that I loved you for sure… i

We no dey see anymore

Play anymore

We don’t talk no more… i

End..


June 7, 2022

[Lyrics] Sir Dauda – Jara

[Lyrics] Sir Dauda – Jara

 

Sir Dauda – Jara Lyrics




Intro

Jara

Jara jara is yours


Verse 1

She said I look like a womaniser

But for my woman I’m a focaniser

I can never kobalise her

Na my woman, I go idolise her yeah yeah

I can be your bus driver

For your loving, I’m a Ruff Ryder yeah yeah

I can never jeopardise her

For my woman I’m a rider!


Baby tell me what you’re feeling gan gan

E be like caterpillar jam jam

I can be the traffic in your downtown

So baby, what’re you waiting for Gbe mi lo

Do Re Mi Fa So La Do Mi So

Do Mi So

I can run it like a gomino, gomino

Tell me what you really want

Cause you know I’ve got your back and your front


Chorus

Baby give me love, give me Jara

Baby leave dem make dem para

Give me love, give me Jara

Girl I no go leave you rara

Anything you want, baby it’s yours

No dey disturb, make we discuss

Baby give me Jara

Give me Jara…


Verse 2

24/7 said I’m on my grind

But you’re on my mind

Say you’re one of a kind

I been call heaven make I find your type

Still dey burst my mind say you dey my side

Body no fit run from body

Ara o le sa fara

Baby jafara, no dey shakara

We go sweat out your mascara

That’s gara


Baby tell me what you’re feeling gan gan naa

Be like caterpillar jam jam

And I clear the traffic in your downtown now

So baby, what’re you waiting for? Gbe mi lo

Do Re Mi Fa So La Do Mi So

Baby do me rough, baby do me soft

Tell me what you really want

Cause you know I’ve got your back and your front


Chorus

Baby give me love, give me Jara

Baby leave dem make dem para

Give me love, give me Jara

Girl I no go leave you rara

Anything you want, baby it’s yours

Make we discuss, no dey disturb

Oh baby give me Jara


End....

September 10, 2021

[Lyrics] Divinity “The Glory of The Latter (Haggai 2:8)” ft Shyboy

[Lyrics] Divinity “The Glory of The Latter (Haggai 2:8)” ft Shyboy


The lyrics for Divinity's song is now available. 
IT IS A GOSPEL SONG With DIFFERENCE ✨
This Isn’t Just A Song, But My Pains, My Regrets, Mistake And Lessons ! You Don’t suffer By Age .. You can be young and still suffer but won’t know until you accept God and learn life in his ways ! This is a wake up call to those down souls.. It’s time you realize life and know this ‘’Life Without Christ Is Life Of Sorrow, Competition And Struggle’’ Know This And Know Peace. Accept Christ At Your Youthful Age And Enjoy Life In Abundance. The Gold and Silver Are All Mine ! Thou Sayeth The Lord !
Every Pleasurable Thing You seek In The World Belongs To God. Why not seek him 1st and watch every other thing added 💯

If you don't have the song you can get it here
[Audio] The Glory of The Latter (Haggai 2:9)
Video is also available
 [Video] The Glory of The Latter (Haggai 2:9)🔥🔥
View the lyrics here